Actress Nkechi Blessing and another lady allegedly clash over man after sharing photos of same man on Valentine’s day

Recent reports have alleged that actress Nkechi Blessing and another lady are allegedly dragging same man, after they shared his photo on Valentine’s day.

According to popular blog, Gistlovers who shared the gist on IG, Nkechi has decided that he is her last bus stop, while the other lady wants her man back.

Gistlovers wrote;

“Wahala don happen like this o,them don dey dm dey day Na them get falegzy Bobo o,who come be the original owner like this,GLB Nation judge this matter o,the aunty say she dey even sponsor Falegy political ambition and say Nkechi Dey send money too,as both of una be sender who come get the man like this ,

Nkechi don y’all say Na her last bus stop be this ,aunty sef want her man back,somebody call Aunty Kemi to come settle this matter o??I don tire,make everybody getat,I wan lock my door off light,I come in peace”


Show More