Viral Gist

Man calls out Nigerians abroad over “forming busy” attitude

A Nigerian man has stirred reactions online after criticizing what he described as a common attitude among some Nigerians living abroad.

In a video circulating on social media, he expressed frustration over how some people change their behavior after relocating, particularly in how they communicate with others back home.

According to him, individuals who were once responsive suddenly become distant, taking days to reply messages and responding in a way he considers dismissive.

He also pointed out that many people working regular jobs abroad adopt what he described as an unnecessary “forming busy” attitude, despite maintaining active communication with others.

The man said …

“So e get this stu*p!d n@sty attitude way I dey ha*te, especially from Naija people. If they don travel comot from Nigeria go abroad, they’ll come and be forming incommunicado.

You go chat to the ba”st@rd. It’ll take them like five days to reply you. E no go even reply you like person wey wan follow person talk, e go dey tell you like, hello, hi. How you dey now? I dey. Like say you want beg am money. God go p”un!sh your papa.

You dey very, very stup**!d. This abroad wey most of my cousins dey and we dey talk every day. You wey be caregiver, you wey be caregiver wey dey wash nyash. Even the one wey be butler they snub person too.

People they do better professional job abroad, they reply their child, you wey be butler. You wey be butler no dey reply chat, you dey form.

And na person wey be say Una dey talk well when Una dey Nigeria, once i just comot, e go start to form busy…”

Watch video below …