Iyabo Ojo called out over alleged fight with friend who warned to stay off her man

Popular Nollywood actress, Iyabo Ojo, allegedly involved in a fight with a former female friend, Aramide Onigbinde, over a man who is planning wedding with the latter.

iyabo ojo

According to an Instagram blogger, Gistlover, Iyabo Ojo is making moves at the man simply identified as Orlando, despite being aware of his forthcoming wedding to Aramide.

In a lengthy post on Instagram, the blogger revealed that despite being warned to avoid the man, Iyabo continues to get closer as she wished him on his birthday twice.

The blogger’s narration reads;

“Hello tueh tueh, otun ti zeh ooo, prick don cause fight again o as usual, But the one wey go cause fight pass now be say Orlando is set to marry another wife ooo for naija ooo, CODEDLY, their wedding bells is ringing, y’all remember Orlando now, the man wey talk fvck you for him pikin, wey pikin talk dayummmm???una remember the gist now?

Iyabo Ojo called out over alleged fight with former friend who warned her to stay off her man

The wife name na Aramide Arasky Onigbinde, She and Iyabo Oju used to be friends but trailer don pass their middle crush friendship, as it is now, them don dey drag themselves like I pass my neighbor gen since three days ago now.

Accordingto Aramide, she talk say she introduced her husband to Iyabobo back then,and now wey them no dey together( husband and wife separated) iyabo wan dey do clinching with the man, say iyabo dey arrange babe for the man for iyabo dead lounge, she talk say make iyabo no wish her man happy birthday again if not bottle go do gbau for iyabo head, but iyabo talk say she get coconut head ooo, say OGUN kee bottle, na so iyabo wish Orlando don porosky ( the husband) happy birthday leemeji oo(twice) na the matter we still dey try settle so, for where I dey try settle them sef, small bottle touch me, them tear my cloth????? BUT I am scared ooo, the main issue wey go cause fight gangan isn’t here yet oooo, Orlando don porosky is about to take a new bride in Nigeria ooo, we will unveil her identity soon, shey this matter fit settle bayi? If we say make we call buhari to come settle this matter like this, hear dey pain that one, he nor dey hear matter once, wo make I kuku carry my popcorn and fanta, but last warning for two of una, if bottle touch me again we go kuku scatter everywhere ??? I come in peace, igi ewedu oni wo pawa ooo.”

Show More