“All women must marry for self respect” – Woman advises ladies who claim marriage isn’t for everyone

A Nigerian woman has expressed her deep concerns over the popular ‘marriage is not for everybody’ belief.

She addressed the fact that some ladies use this excuse to flirt around so they won’t have to stick to one man.

She also stated that if a lady thinks or sees marriage as insignificant, then she shouldn’t bother be in he company of any man, cause according to her, it is a man that makes marriage.

The woman further stated that some ladies see not being married as living a free life and having all the enjoyment in the world.

“Yes, all women must marry to give yourself respect, no be to dey follow Peter, dey follow Matthew, dey follow John, no be him go make you live big life, no be him go make you live freedom life, no be him be the enjoyment of life.

As you dey follow all of them, at the end Belle come enter nko? Wetin you want do? Una go come social media; no be everybody, marriage is not for everybody. Marriage is not for everybody, if no be for everybody, why you no go use needle so Your under? why you still dey follow man since marriage no be for everybody.

Why you still dey follow man? You no even suppose dey near man cuz na that man wey you dey near, na him make marriage. Yes without man, no marriage. You know even suppose dey near man“, the woman said in pidgin.”

Watch video below:

Show More